gofment
Nigerian Pidgin
Etymology
From English government.
Noun
gofment
- alternative spelling of goment
- 2018 March 30, “See di 3 ways you fit reduce doti wey dey your domot”, in BBC News Pidgin[1]:
- Di landfill for Epe na anoda way wey di state gofment dey use to manage di doti wey pipo dey troway so e no go full everywhere come cause yama-yama for area.
- The landfill in Epe is one of the ways the state government is managing waste disposal to prevent it from overflowing and causing pollution in the area.